drink

Revision as of 20:23, 29 August 2021 by 160.152.32.198 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English drink

Pronunciation

  • drîŋk

Play


Noun

  • Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person.
  • I wan buy drink.  — (Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)
  • You go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)
  • I go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)
  • Dis drink dey shack me anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)
  • If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first.  — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: any form of alcoholic and non alcoholic drink

Verb

  • To drink alcohol
  • I dey drink beer.  — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)
  • Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate.)
  • Drink plenty water.  — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
  • People drink palm wine for di traditional marriage yesterday.  — (NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)
  • Today I wan drink ogogoro make my eye dirty.  — (NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
  • I no talk sey I drink anything o.  — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To drink alcohol