drinkingwater

Revision as of 10:57, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English drinking and water

Pronunciation

  • drìŋkìnwɔ̀tá

Play Play

Noun

  • Water wey person fit drink.
  • I dey go fetch drinkingwater.  — (I'm going to fetch portable water.)
  • No be dat stream we dey from fetch drinkingwater, because as di water no clean na baffingwater we dey fetch for dere.  — (We don't fetch portable water from that stream, since di water is not clean, we can only fetch water for bathing.)

Antonyms

Translations

  • English: portable water