Difference between revisions of "drive"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person start | + | # Make person start motor engine use am go somewhere. |
#:* {{ux|dv|Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con '''drive'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)}} | #:* {{ux|dv|Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con '''drive'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)}} | ||
#:* {{ux|dv|If you go drink, no '''drive''', if you go '''drive''', no drink! |(NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)}} | #:* {{ux|dv|If you go drink, no '''drive''', if you go '''drive''', no drink! |(NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)}} |
Latest revision as of 09:16, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English: drive
Pronunciation
- dráìv
Noun
- As people dey inside motor dey go somewhere.
- Di town na few minutes drive from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. — (bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)
- As person get ginger to do someting.
- With di top performers dem, dat drive dey come within demsef. — (bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)
Translations
English: drive
Verb
- Make person start motor engine use am go somewhere.
- Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con drive. — (IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)
- If you go drink, no drive, if you go drive, no drink! — (NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)
- Make someting dey push someting
- Na Pidgin drive di story. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, Pidgin that drove the story.)
- Make person purse person comot from somewhere.
- I go drive am comot. — (I will chase him away.)
Related forms
Synonyms
Translations
English: drive chase motivate