Difference between revisions of "drop"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}} | #:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}} | #:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}} | ||
− | + | # Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.` | |
+ | #:* {{ux|dv| Dis dress wey you wear so, take '''drop''' make de no match match di dress. |( Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Some people no go come your house unless you call '''drop''' for dem. |( Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for them.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''drop, fall'' | + | * English: ''drop'', ''fall'' |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
#Make someting fall. | #Make someting fall. | ||
#:* {{ux|dv| Di worm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}} | #:* {{ux|dv| Di worm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}} | ||
− | |||
#Make person come down from [[motor]]. | #Make person come down from [[motor]]. | ||
#:* {{ux|dv| You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)}} | #:* {{ux|dv| You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| I come '''drop''' from motor near di bar. |( | + | #:* {{ux|dv| I come '''drop''' from motor near di bar. |(NSC_2020, I alighted from the car close to the bar.)}} |
− | |||
− | |||
#Make person pay for someting. | #Make person pay for someting. | ||
#:* {{ux|dv| Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)}} | #:* {{ux|dv| Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di money '''drop''' from my pocket. |(NSC_2020, The money dropped from my pocket.)}} | ||
#Make dem dey talk about someting. | #Make dem dey talk about someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| My country people, how una see di issue wey we dey '''drop''' dis afternoon? |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My | + | #:* {{ux|dv| My country people, how una see di issue wey we dey '''drop''' dis afternoon? |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My fellow citizens, how do you view the issue which we are discussing this afternoon?)}} |
− | |||
− | |||
#Make person give anoder person [[egunje]]. | #Make person give anoder person [[egunje]]. | ||
#:* {{ux|dv| Dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)}} | #:* {{ux|dv| Dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)}} | ||
#Make person put someting for somewhere. | #Make person put someting for somewhere. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Drop''' di shoe. |(KAD_07_Receptionists_DG__220, | + | #:* {{ux|dv|'''Drop''' di shoe.|(KAD_07_Receptionists_DG__220, Drop the shoe.)}} |
#:* {{ux|dv| As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}} | #:* {{ux|dv| As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''alight, fall, bribe'' | + | * English: ''alight, fall, bribe'', ''private taxi'' |
Latest revision as of 10:58, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English drop
Pronunciation
- drɔ̑p
Noun
- Sey someting go down.
- Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014.... — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's deadliest terror group, has experienced serious decline since 2014...)
- For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. — (bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
- Someting wey dey tintinrin.
- Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water. — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
- Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)
- Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.`
- Dis dress wey you wear so, take drop make de no match match di dress. — ( Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)
- Some people no go come your house unless you call drop for dem. — ( Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for them.)
Translations
- English: drop, fall
Verb
- Make someting fall.
- Di worm go drop. — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
- Make person come down from motor.
- You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road. — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)
- I come drop from motor near di bar. — (NSC_2020, I alighted from the car close to the bar.)
- Make person pay for someting.
- Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit drop? — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)
- Di money drop from my pocket. — (NSC_2020, The money dropped from my pocket.)
- Make dem dey talk about someting.
- My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon? — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My fellow citizens, how do you view the issue which we are discussing this afternoon?)
- Make person give anoder person egunje.
- Dem go go drop drop drop money make im close mouth. — (deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)
- Make person put someting for somewhere.
- Drop di shoe. — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Drop the shoe.)
- As I go, I wan drop di ten naira, — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
Translations
- English: alight, fall, bribe, private taxi