Difference between revisions of "drop"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}}
 +
# Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.`
 +
#:* {{ux|dv| Dis dress wey you wear so, take '''drop''' make de no match match di dress. |(NSC_2021, Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Some people no go come your house unless you order '''drop''' for dem. |(NSC_2021, Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for the,.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''drop, fall''
+
* English: ''drop'', ''fall''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 19:09, 28 July 2021

Naija

Etymology

From: English drop

Pronunciation

  • drɔ̑p

Play Play

Noun

  1. Sey someting go down.
    • Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014....  — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's deadliest terror group, has experienced serious decline since 2014...)
    • For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
  2. Someting wey dey tintinrin.
    • Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
    • Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)
  3. Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.`
    • Dis dress wey you wear so, take drop make de no match match di dress.  — (NSC_2021, Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)
    • Some people no go come your house unless you order drop for dem.  — (NSC_2021, Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for the,.)

Translations

  • English: drop, fall

Verb

Intransitive

  1. Make someting fall.
    • Di worm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
    • Di money drop from my pocket.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The money dropped from my pocket.)
  2. Make person come down from motor.
    • You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)
    • I come drop from motor near di bar.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I alighted from the car close to the bar.)
  3. Make someting go down.
    • As dey dey take kidnap people for Naija don drop.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020,.)
  4. Make person pay for someting.
    • Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)
  5. Make dem dey talk about someting.
    • My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)

Transitive

  1. Make person give anoder person egunje.
    • Dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)
  2. Make person put someting for somewhere.
    • Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
    • As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)

Translations

  • English: alight, fall, bribe