Difference between revisions of "drop"

Line 15: Line 15:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Make someting dey fall small small.
+
Make someting fall.
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Someting reduce.
+
#Sey someting go down.
#:* {{ux|dv| Di report say, ''Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious '''drop''' since 2014...''. |(bbc__37876, According to the report, ''Boko Haram, the world's most wicked terror group, has experienced serious decrease since 2014...'')}}
+
#:* {{ux|dv| Di report say, ''Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious '''drop''' since 2014...''. |(bbc__37876, According to the report, ''Boko Haram, the world's deadliest  terror group, has experienced serious decline since 2014...'')}}
#:* {{ux|dv| For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% '''drop''' from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. |(bbc__49806, According to the report from health leading organization, 90,000 people died from measles; 84% dropped from more than 550,000 deaths for the year 2000.)}}
+
#:* {{ux|dv| For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% '''drop''' from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. |(bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)}}
#Someting wey small.
+
#Someting wey dey tintinrin.
 
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 29: Line 29:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person bribe andoer person.  
+
#Make someting fall.
#:* {{ux|dv| Dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, They would drop and drop money in order for him to close his mouth.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di worm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}}
#Make person come down from motor.
+
#:* {{ux|dv| Di money '''drop''' from my pocket. |(NSC_Shulammite_2020, The money dropped from my pocket.)}}
#:* {{ux|dv| You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here; you will, alight at Kano road.)}}
+
#Make person give anoder person [[egunje]].  
#:* {{ux|dv| I come ride my bicycle go meet the sister for where motor '''drop''' am. |(jw__27877, I rode my bicycle to meet my sister at the motor park.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)}}
#Make person leave someting
+
#Make person come down from [[motor]].
 +
#:* {{ux|dv| You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)}}
 +
#:* {{ux|dv| I come '''drop''' from motor near di bar. |(NSC_Shulammite_2020, I alighted from the car close to the bar.)}}
 +
#Make person put someting for somewhere.
 
#:* {{ux|dv|'''Drop''' di shoe. |(KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Drop''' di shoe. |(KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)}}
 
#:* {{ux|dv| As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}}
 
#:* {{ux|dv| As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}}
#:* {{ux|dv| I con get to '''drop''' news. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__50, So I had to drop news reading.)}}
+
#Make someting go down.
#Make someting fall.
+
#:* {{ux|dv| As dey dey take kidnap people for Naija don drop. |(NSC_Shulammite_2020,.)}}
#:* {{ux|dv| Di warm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}}
 
#Make someting dey reduce.
 
#:* {{ux|dv| Kidnapping be new phenomenon for Ghana, but in de last year chaw cases start dey '''drop'''. |(bbc__62401, Kidnapping is the order of the day in Ghana, but in the last few years, the cases have  start to drop.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di only one wey dey '''drop''' na saliva. |(WAZA_07_Self-Medication_T__132, The only one which was dropping was saliva.)}}
 
 
#Make person pay for someting.
 
#Make person pay for someting.
 
#:* {{ux|dv| Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)}}
 
#:* {{ux|dv| Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)}}

Revision as of 12:34, 30 October 2020

Naija

Etymology

From: English drop

Pronunciation

  • drɔ̑p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 648
  • Frequency in raw corpus: 456
  • Frequency rank in raw corpus: 697

Definition

Make someting fall.

Noun

  1. Sey someting go down.
    • Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014....  — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's deadliest terror group, has experienced serious decline since 2014...)
    • For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
  2. Someting wey dey tintinrin.
    • Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
    • Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)

Translations

  • English: drop

Verb

  1. Make someting fall.
    • Di worm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
    • Di money drop from my pocket.  — (NSC_Shulammite_2020, The money dropped from my pocket.)
  2. Make person give anoder person egunje.
    • Dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)
  3. Make person come down from motor.
    • You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)
    • I come drop from motor near di bar.  — (NSC_Shulammite_2020, I alighted from the car close to the bar.)
  4. Make person put someting for somewhere.
    • Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
    • As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
  5. Make someting go down.
    • As dey dey take kidnap people for Naija don drop.  — (NSC_Shulammite_2020,.)
  6. Make person pay for someting.
    • Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)
    • Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again.  — (bbc__79551, __no translation__)
    • Even Nigerian singer MI Abaga drop one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion, na di line di rapper drop.  — (bbc__47345, __no translation__)
  7. Make dem dey talk about someting.
    • My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)

Translations

  • English: drop, bribe