drop
Naija
Etymology
From: English drop
Pronunciation
- drɔ̑p
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 648
- Frequency in raw corpus: 456
- Frequency rank in raw corpus: 697
Definition
Make someting fall.
Noun
- Sey someting go down.
- Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014.... — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's deadliest terror group, has experienced serious decline since 2014...)
- For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. — (bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
- Someting wey dey tintinrin.
- Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water. — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
- Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)
Translations
- English: drop
Verb
- Make someting fall.
- Di worm go drop. — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
- Di money drop from my pocket. — (NSC_Shulammite_2020, The money dropped from my pocket.)
- Make person give anoder person egunje.
- Dem go go drop drop drop money make im close mouth. — (deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)
- Make person come down from motor.
- You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road. — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)
- I come drop from motor near di bar. — (NSC_Shulammite_2020, I alighted from the car close to the bar.)
- Make person put someting for somewhere.
- Drop di shoe. — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
- As I go, I wan drop di ten naira, — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
- Make someting go down.
- As dey dey take kidnap people for Naija don drop. — (NSC_Shulammite_2020,.)
- Make person pay for someting.
- Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit drop? — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)
- Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again. — (bbc__79551, __no translation__)
- Make dem dey talk about someting.
- My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon? — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)
Translations
- English: alight, fall, bribe