drop engine

Naija

Etymology

From English: drop and engine

Pronunciation

  • drɔ́pɛ́nd͡ʒɪ̀n

Play Play

Verb Phrase

  • Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con born am.
  • E don drop one engine o.  — (She has given birth to a child.)

Synonyms

Translations

  • English: birth