Difference between revisions of "drop engine"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
* Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, make she con [[born]] am.
+
* Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con [[born]] am.
 
:* {{ux|dv| E don drop one engine o. |(Egbokhare_2020, She has given birth to a child.)}}
 
:* {{ux|dv| E don drop one engine o. |(Egbokhare_2020, She has given birth to a child.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 17:48, 21 June 2022

Naija

Etymology

From English: drop and engine

Pronunciation

  • drɔ́pɛ́nd͡ʒɪ̀n

Play Play

Verb Phrase

  • Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con born am.
  • E don drop one engine o.  — (Egbokhare_2020, She has given birth to a child.)

Synonyms

Translations

  • English: birth