Difference between revisions of "drop engine"
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
* Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con [[born]] am. | * Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con [[born]] am. | ||
− | :* {{ux|dv| E don drop one engine o. |( | + | :* {{ux|dv| E don drop one engine o. |(She has given birth to a child.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[born]] | * [[born]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''birth'' | * English: ''birth'' |
Latest revision as of 10:58, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: drop and engine
Pronunciation
- drɔ́pɛ́nd͡ʒɪ̀n
Verb Phrase
- Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, reach when de suppose born am, make she con born am.
- E don drop one engine o. — (She has given birth to a child.)
Synonyms
Translations
- English: birth