Difference between revisions of "dull"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
* dɔ̂ | * dɔ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 22:40, 6 January 2022
Naija
Etymology
From English: dull
Pronunciation
- dɔ̂
Adjective
- Sey person no quick dey understand or do someting.
- Di chemical business gaan come dey dull, — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
- E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this white man's saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: unintelligent
Verb
- Make person no quick dey understand or do someting.
- Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. — (NSC_2021, That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
- Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef. — (NSC_2021, Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disappoint