Difference between revisions of "dull"

Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person no quick dey understand or do someting.
 
* Make person no quick dey understand or do someting.
:* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(NSC_2021, That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}}
:* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(NSC_2021, Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}}
+
:* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}}
  
  

Revision as of 11:00, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: dull

Pronunciation

  • dɔ̂

Play Play

Adjective

  • Sey person no quick dey understand or do someting.
  • Di chemical business gaan come dey dull,  — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
  • E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy.  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this white man's saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)

Synonyms

odoyo, ozuo,

Antonyms

sabiperson

Translations

  • English: unintelligent


Verb

  • Make person no quick dey understand or do someting.
  • Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk.  — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
  • Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef.  — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)


Synonyms

slow, disappoint

Antonyms

Translations

  • English: disappoint