Difference between revisions of "dull"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* dɔ̂ | * dɔ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Make business or someting wey person dey do no dey move. | |
− | :* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}} | + | #:* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}} |
− | :* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this | + | # Sey person no quick dey understand or do someting. |
+ | #:* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''unintelligent'' | * English: ''unintelligent'' | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person no quick dey understand or do someting. | * Make person no quick dey understand or do someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |( | + | :* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}} |
− | :* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |( | + | :* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}} |
Latest revision as of 10:00, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English: dull
Pronunciation
- dɔ̂
Adjective
- Make business or someting wey person dey do no dey move.
- Di chemical business gaan come dey dull, — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
- Sey person no quick dey understand or do someting.
- E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: unintelligent
Verb
- Make person no quick dey understand or do someting.
- Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
- Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef. — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disappoint