Difference between revisions of "dull"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Sey person no quick dey understand or do someting.
+
# Make business or someting wey person dey do no dey move.
:* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}}
+
#:* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}}
:* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this white man's saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}}
+
# Sey person no quick dey understand or do someting.
 +
#:* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 21: Line 22:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''unintelligent''
 
* English: ''unintelligent''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person no quick dey understand or do someting.
 
* Make person no quick dey understand or do someting.
:* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(NSC_2021, That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}}
:* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(NSC_2021, Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}}
+
:* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}}
  
  

Latest revision as of 10:00, 29 February 2024

Naija

Etymology

From English: dull

Pronunciation

  • dɔ̂

Play Play

Adjective

  1. Make business or someting wey person dey do no dey move.
    • Di chemical business gaan come dey dull,  — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
  2. Sey person no quick dey understand or do someting.
    • E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy.  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)

Synonyms

odoyo, ozuo,

Antonyms

sabiperson

Translations

  • English: unintelligent

Verb

  • Make person no quick dey understand or do someting.
  • Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk.  — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
  • Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef.  — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)


Synonyms

slow, disappoint

Antonyms

Translations

  • English: disappoint