Difference between revisions of "dull"
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Make business or someting wey person dey do no dey move. | |
− | :* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}} | + | #:* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}} |
− | :* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}} | + | # Sey person no quick dey understand or do someting. |
+ | #:* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:00, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English: dull
Pronunciation
- dɔ̂
Adjective
- Make business or someting wey person dey do no dey move.
- Di chemical business gaan come dey dull, — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
- Sey person no quick dey understand or do someting.
- E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: unintelligent
Verb
- Make person no quick dey understand or do someting.
- Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
- Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef. — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disappoint