Difference between revisions of "dust"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 47
 
* Frequency in raw corpus: 47
 
* Frequency rank in raw corpus: 3268
 
* Frequency rank in raw corpus: 3268
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:17, 26 October 2020

Naija

Alternative forms

  • dost

Etymology

From: English dust

Pronunciation

  • dɔ̂st

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 959
  • Frequency in raw corpus: 47
  • Frequency rank in raw corpus: 3268

Noun

dust: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:17)
    Na dust, na im dem form us from.  — (NST_cleaned__39721, __no translation__)
    Dust cover the suit wey dem wear.  — (jw__40073, __no translation__)
  2. cc (frequency:3)
    To dey travel all di time for inside hot sun and dust dey make me sick.  — (bbc__6357, __no translation__)
    Rose Okewu say sometimes she dey cough blood and dust and di company no dey carry dem go hospital.  — (bbc__91146, __no translation__)
  3. case (frequency:3)
    Dey equally no wear hand gloves, boots and something to take to cover dia nose from dust.  — (bbc__30221, __no translation__)
    Di top side get reddish colour, no get water or ice, no show any signs of dust, and dem believe say e get high metal content.  — (bbc__29326, __no translation__)
  4. amod (frequency:3)
    Dis decision don raise plenti dust.  — (bbc__100880, __no translation__)
    omo na dust o na real dust na real dust  — (deuber__1526, __no translation__)
  5. det (frequency:2)
    See style, see di dust, everyting o,  — (NST_cleaned__17328, __no translation__)
    Anywhere wey dem no welcome una or listen to una, as una dey comot from that house or town, make una shake the dust comot from una leg.”— Matthew 10:12-14 .  — (jw__14953, __no translation__)
  6. conj (frequency:2)
    But drugs weh deh di sell for road di get problem for seka say deh di leave'am for sun, dust and win, Dr Nick Ngwayam tok.  — (bbc__22509, __no translation__)
    Glasses and face mask good too because e dey help make dust and dirty no enter eye and nose, against catarrh and cough upandan.  — (bbc__54263, __no translation__)
  7. acl:relcl (frequency:2)
    The ashes come be dust wey enter Egypt people body.  — (jw__18002, __no translation__)
    Everybody dey say make we boycott BA because one Junior staff yarn dust wey all of us dey do once in a while.  — (bbc__2710, __no translation__)

Derived forms

  1. Who we wan tell now sey make de dust mouth,  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)
    Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)

Synonyms

  • tears 0.73 48, sand 0.71 164, firewood 0.69 36, nose 0.69 56, bucket 0.68 26, thick 0.67 36, kaya 0.67 20, egusi 0.67 35, cocoyam 0.67 22

Antonyms

  • tears 0.73 48, sand 0.71 164, firewood 0.69 36, nose 0.69 56, bucket 0.68 26, thick 0.67 36, kaya 0.67 20, egusi 0.67 35, cocoyam 0.67 22

Translations

  • English: no definition


Verb

dust: to beat in a competition with a wide margin -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Musa dust am for di race.  — (Musa won her with a wide margin in the race.)

Derived forms

Synonyms

  • tears 0.73 48, sand 0.71 164, firewood 0.69 36, nose 0.69 56, bucket 0.68 26, thick 0.67 36, kaya 0.67 20, egusi 0.67 35, cocoyam 0.67 22

Antonyms

  • tears 0.73 48, sand 0.71 164, firewood 0.69 36, nose 0.69 56, bucket 0.68 26, thick 0.67 36, kaya 0.67 20, egusi 0.67 35, cocoyam 0.67 22

Translations

  • English: to beat in a competition with a wide margin