dust

Naija

Etymology

From: English dust

Pronunciation

  • dɔ̂st

Play Play

Noun

  1. small small sandsand / Di sandsand wey breeze fit blow and wey dey fit stay ontop someting.
    • Na dust, na im dem form us from.  — (NST_cleaned__39721, It is dust from that we were formed from.)
    • Dust cover the suit wey dem wear.  — (jw__40073, Dust covered the suit they wore.)
  2. Matter wey de cause trouble
    • Dis decision don raise plenti dust.  — (bbc__100880, This decision has raised a lot of issues.)
  3. To talk yeye word for mouth
    • Nigerian youth feel sey government yarn dust on top EndSars gbege.  — (Nigerian youths feel that the government spoke gibberish concerning the EndSars protest.)

Synonyms

sand, sand sand

Translations

English: dust

Verb

  • Sey person do someting pass anoder person wey im and am dey do something.
  • Musa dust am for di race.  — (Musa won her with a wide margin in the race.)
  • Ben Johnson go fit dust Usain Bolt if deir two challenge?  — (Can Ben Johnson run faster than Usain Bolt if both of them are allowed to challenge each other?)

Synonyms

run

Translations

English: to beat in a competition with a wide margin