Difference between revisions of "e"
(→Naija) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
:*{{ux|dv|Even '''e''' imsef go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}} | :*{{ux|dv|Even '''e''' imsef go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}} | ||
*{{ux|dv|'''E''' sabi take care of people wey be '''e''' own. | (NSC_2020, He knows to knows how to care for people who are his.)}} | *{{ux|dv|'''E''' sabi take care of people wey be '''e''' own. | (NSC_2020, He knows to knows how to care for people who are his.)}} | ||
+ | |||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 09:53, 23 June 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English he
Pronunciation
- è
Pronoun
- Word wey de dey take replace name of person or ting for sentence wey no dey where person for dey talk.
- E don run. — (Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
- Even e imsef go die as e don tell im apostles. — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)
- E sabi take care of people wey be e own. — (NSC_2020, He knows to knows how to care for people who are his.)
Noun
Na one of di Letter for abcd.
- D and e no get sense. — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
- De teach di pikin for school sey e na for elephant. — (NSC_Abonyi_2020, The child was taught in school that letter 'e' is for elephant.)
Translations
- English: he/she/it, E