e

Revision as of 14:40, 19 November 2020 by 154.66.43.127 (talk) (→‎Pronoun)

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English e

Pronunciation

  • è

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1559
  • Frequency rank in NSC treebank: 10
  • Frequency in raw corpus: 42295
  • Frequency rank in raw corpus: 11

Pronoun

Na di word wey dey point to man, woman, or ting.

  • E don run.  — (Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
  • Even e imself go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)

Noun

Letter for abcd

  • Di and e no get sense.  — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
  • Di e pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am.  — (ja102__1623, After a brief deliberation, the letter e was approved.)

Translations

  • English: he/she/it, E