Difference between revisions of "eeya"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Word wey person dey talk to show sey someting touch person for im sorry heart.
+
* Word two person dey talk to show sey wetin do anoder person touch am for heart.
:* {{ux|dv|So your wife run leave you wit six children because sey you loose your job? '''Eeya'''ǃ some women wicked sha. |(NSC_Legbeti__2021, So, your wife abandoned you with the six children over loss of job? A pity! some women are really heartless.)}}  
+
:* {{ux|dv|So your wife run leave you wit six children because sey you loose your job? '''Eeya'''ǃ some women wicked sha. |(So, your wife abandoned you with the six children over loss of job? A pity! some women are really heartless.)}}  
:* {{ux|dv|'''Eeya'''ǃ |(Egbokhare_2020. What a pity!)}}
+
:* {{ux|dv|'''Eeya'''ǃ |(What a pity!)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:33, 5 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • êjà

Play


Interjection

  • Word two person dey talk to show sey wetin do anoder person touch am for heart.
  • So your wife run leave you wit six children because sey you loose your job? Eeyaǃ some women wicked sha.  — (So, your wife abandoned you with the six children over loss of job? A pity! some women are really heartless.)
  • Eeyaǃ  — (What a pity!)

Synonyms

Translations

  • English: Exclamation a pity