eh

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀

Play


Interjection

  • Word wey person dey use when im wan stop small before e talk im next word
  • For security for my area na some hunter group, some soldier group, and some eh vigilante people.  — (The security in my area is handled by a group of hunters, soldier and local vigilantes.)
  • Meh Baba God help dese people, meh de well quick, quick o because eh, sickness dey chop money.  — (May God help the sick get well soon because it's expensive to be sick.)

Synonyms

Translations

  • English: a pause word