eeya

Revision as of 10:06, 23 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • êjà

Play


Interjection

  • Word two person dey talk to show sey wetin do anoder person touch am for heart.
  • So your wife run leave you wit six children because sey you loose your job? Eeyaǃ some women wicked sha.  — (NSC_Legbeti__2021, So, your wife abandoned you with the six children over loss of job? A pity! some women are really heartless.)
  • Eeyaǃ  — (Egbokhare_2020. What a pity!)

Synonyms

Translations

  • English: Exclamation a pity