Difference between revisions of "egunje"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
from: Yoruba egunje | from: Yoruba egunje |
Revision as of 23:46, 29 September 2020
Naija
Etymology
from: Yoruba egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
usage
de dey use am for west (Yoruba land).
Noun
egunje: na de kin mago mago things wey people dey do or give wey no clean at all.
- If you give police egunje, dem go allow drive pass. — (If you tip the police officers, you will pass through.(Egbokhare )
- dem go say egunje dey — ( They will all say there is bribery.)
- nobody go come meet dem give dem egunje — ( No one will give them illegal fees.)
Related
Translations
- English: bribe, gratification