Difference between revisions of "egunje"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
egunje: na de kin mago mago things wey people dey do or give wey no clean at all. | egunje: na de kin mago mago things wey people dey do or give wey no clean at all. | ||
#: {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow drive pass. |(If you tip the police officers, you will pass through.(Egbokhare )}} | #: {{ux|dv|If you give police '''egunje''', dem go allow drive pass. |(If you tip the police officers, you will pass through.(Egbokhare )}} | ||
− | #: {{ux|dv|dem go say '''egunje''' dey |( They agreed to the | + | #: {{ux|dv|dem go say '''egunje''' dey |( They agreed to the prevalence of gratification.)}} |
#: {{ux|dv|nobody go come meet dem give dem '''egunje''' |( No one will give them illegal fees.)}} | #: {{ux|dv|nobody go come meet dem give dem '''egunje''' |( No one will give them illegal fees.)}} | ||
Revision as of 23:57, 29 September 2020
Naija
Etymology
from: Yoruba egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
usage
de dey use am for west (Yoruba land).
Noun
egunje: na de kin mago mago things wey people dey do or give wey no clean at all.
- If you give police egunje, dem go allow drive pass. — (If you tip the police officers, you will pass through.(Egbokhare )
- dem go say egunje dey — ( They agreed to the prevalence of gratification.)
- nobody go come meet dem give dem egunje — ( No one will give them illegal fees.)
Related
Translations
- English: bribe, gratification