egunje

Revision as of 10:24, 30 September 2020 by 197.210.28.21 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

from: Yoruba egunje

Pronunciation

  • ègúndʒē

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 14003

usage

de dey use am for west (Yoruba land).

Noun

egunje: na de kin illegal things wey people dey do or give wey (like money) no clean at all.

  1. If you give police egunje, dem go allow drive pass.  — (If you tip the police officers, you will pass through.(Egbokhare )
    dem go say egunje dey  — ( They agreed to the prevalence of gratification.)
    nobody go come meet dem give dem egunje  — ( No one will give them illegal fees.)

Related

Translations

  • English: bribe, gratification