egunje
Naija
Etymology
from: Yoruba egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
de dey use am for west.(Yoruba land)
usage
egunje: Na de kin illegal things wey people dey do or give wey (like money) no clean at all.
- If you give police egunje, dem go allow drive pass. — (Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.
- Nobody go come meet dem give dem egunje — ( No one will give them illegal fees.)
Noun
Related
Translations
- English: bribe, gratification