Difference between revisions of "enhen"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[enheen]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English enhen
+
*From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
# Na word wey person dey use if e wan say 'and so what?'  
+
# Na word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting or'and so what?'  
 
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? |(Egbokhare_2020. So what?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |(NSC_LEgbeti_2021. So what can you do to me by the way?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', wetin you fit do me? |(NSC_LEgbeti_2021. So what can you do to me by the way?)}}
 
# Na Word wey person dey use if someting shock am.
 
# Na Word wey person dey use if someting shock am.
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', I shock o. So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! |(NSC_LEgbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o. |(NSC_LEgbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)}}
# Na Word wey person dey use if person no too believe wetin im dey hear
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Jesu! |(NSC_LEgbeti_2021. For really?! dear Lord!)}}
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe you joor. which day fowl begin bite?!|(NSC_LEgbeti_2021. Really? I dont believe. Hen dont bite, they peck!)}}
+
# Na Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean as you small so, you fit marry my sister now?! |(NSC_LEgbeti_2021. Really? you mean at this young age, you can marry my sister now!)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?|(NSC_LEgbeti_2021. Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)}}
# Na Word wey person dey use if someting no good or look one kind to am
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''?, you mean am [[true true]] say na that small Olise na im get all dis [[fine fine]] house dem?! |(NSC_LEgbeti_2021. Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)}}
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |(NSC_LEgbeti_2021. So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while im talking, really?)}}
+
# Na Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
# Na Word wey person dey use if someting no good or look one kind to am.
+
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?! |(NSC_LEgbeti_2021. Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)}}
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss? |(NSC_LEgbeti_2021. So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)}}
 +
# Na Word wey person dey use if someting sweet am.
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen'''? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?! |(NSC_LEgbeti_2021. Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)}}
 
#:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear.  |(NSC_LEgbeti_2021. I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ten million Naira for me? '''Enhen''', my in-law, Na now you talk wetin I wan hear.  |(NSC_LEgbeti_2021. I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)}}
 +
# Na Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', God don catch am! |(NSC_LEgbeti_2021. Good for him!)}}
 +
#:* {{ux|dv|'''Enhen''', my head don catch am! |(NSC_LEgbeti_2021. Good! my God has dealt with him since I can't!)}}
 +
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
[[enhen enhen]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[na wah!]],  
+
* [[na wah!]], [[correct!]]
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: Exclimation for -  ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement''
 
* English: Exclimation for -  ''disregard'', ''surprise'', ''amusement'', ''disbelief'', ''agreement''

Revision as of 15:27, 28 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̂n


Interjection

  1. Na word wey person dey use if e wan say person no fit do am anyting or'and so what?'
    • Enhen?  — (Egbokhare_2020. So what?)
    • Enhen, wetin you fit do me?  — (NSC_LEgbeti_2021. So what can you do to me by the way?)
  2. Na Word wey person dey use if someting shock am.
    • Enhen, So, Papa fit dash mama dat im new jeep?! I shock o.  — (NSC_LEgbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)
    • Enhen? Jesu!  — (NSC_LEgbeti_2021. For really?! dear Lord!)
  3. Na Word wey person dey use if person no too believe wetin im hear.
    • Enhen? I no believe. So, dat stingy man fit ever dash person money like dat?  — (NSC_LEgbeti_2021. Really? Its hard to believe that stingy man can releases a dime to anyone!)
    • Enhen?, you mean am true true say na that small Olise na im get all dis fine fine house dem?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Really? you mean its dat young Olise that really owns this estate?!)
  4. Na Word wey person dey take show sey person no like wetin don or dey happen.
    • Enhen? Na so we go dey look, everyting go dey spol dey go for dis country?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Really? so we are helpless over the state of things in dis country?)
    • Enhen, Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss?  — (NSC_LEgbeti_2021. So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while i'm talking, really?)
  5. Na Word wey person dey use if someting sweet am.
    • Enhen? Na so life dey sweet if person sabi book? see me, see London?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Oh dear Lord! Never knew life could be this easy if one is academically brilliant. Now im on my way to London!)
    • Ten million Naira for me? Enhen, my in-law, Na now you talk wetin I wan hear.  — (NSC_LEgbeti_2021. I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)
  6. Na Word wey person dey use if person wan talk say 'na im good for you'.
    • Enhen, God don catch am!  — (NSC_LEgbeti_2021. Good for him!)
    • Enhen, my head don catch am!  — (NSC_LEgbeti_2021. Good! my God has dealt with him since I can't!)

Derived forms

enhen enhen

Synonyms


Translations

  • English: Exclimation for - disregard, surprise, amusement, disbelief, agreement