enhen

Revision as of 20:32, 26 August 2021 by 169.159.89.0 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English enhen

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̂n


Interjection

  1. Na word wey person dey use if e wan say 'and so what?'
    • Enhen?  — (Egbokhare_2020. So what?)
  1. Na Word wey person dey use if someting shock am.
    • Enhen, you mean e really happen? Papa dash mama im jeep!  — (Great!)
  2. Na Word wey person dey use if person no too beleive wetin im dey hear
    • Enhen? I no beleive you joor!  — (Really? I dont believe you at all!)
    • Enhen?, you mean Papa dash mama im new jeep!  — (Really? you mean Dad gave Mum his brand new jeep!)
  3. Na Word wey person dey use if someting look one kind to am
    • Enhen, me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey talk? Papa dash mama im jeep!  — (Great!)

Derived forms

Synonyms


Translations

  • English: Exclimation for - disregard, surprise, amusement, disbelief