enhen

Revision as of 20:48, 26 August 2021 by 169.159.89.0 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English enhen

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̂n


Interjection

  1. Na word wey person dey use if e wan say 'and so what?'
    • Enhen?  — (Egbokhare_2020. So what?)
    • Enhen, wetin you fit do me?  — (NSC_LEgbeti_2021. So what can you do to me by the way?)
  2. Na Word wey person dey use if someting shock am.
    • Enhen, I shock o. So, Papa fit dash mama dat im new jeep?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Unbelievable! So Dad can really give mum his new jeep?)
  3. Na Word wey person dey use if person no too believe wetin im dey hear
    • Enhen? I no believe you joor. which day fowl begin bite?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Really? I dont believe. Hen dont bite, they peck!)
    • Enhen?, you mean as you small so, you fit marry my sister now?!  — (NSC_LEgbeti_2021. Really? you mean at this young age, you can marry my sister now!)
  4. Na Word wey person dey use if someting no good or look one kind to am
    • Enhen, Chichi, so me and you don become mate for dis house sotey I dey talk, you dey hiss?  — (NSC_LEgbeti_2021. So Chichi, you no longer respect me, you now hiss while im talking, really?)
  5. Na Word wey person dey use if someting no good or look one kind to am.
    • Ten million Naira for me? Enhen, my in-law, Na now you talk wetin I wan hear.  — (NSC_LEgbeti_2021. I will get Ten million nira? Now you are doing the right thing my in law!.)

Derived forms

Synonyms


Translations

  • English: Exclimation for - disregard, surprise, amusement, disbelief, agreement