Difference between revisions of "enjoy"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey receive satisfaction for someting.
+
* Make someting wey dey happen dey sweet person.
:* {{ux|dv| I dey '''enjoy''' your step. |(NSC_Tella_2020, I enjoy your steps.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey '''enjoy''' your step. |(NSC_Tella_2020, I am enjoying your dance moves .)}}
:* {{ux|dv|I '''enjoy''' di song wey im sing . |(NSC_Tella_2020, I enjoyed the song he sang.)}}
+
:* {{ux|dv|I '''enjoy''' di song wey im sing.|(NSC_2020, I enjoyed the song he sang.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 11:27, 23 June 2022

Naija

Etymology

From English enjoy

Pronunciation

  • ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ̀

Play Play

Verb

  • Make someting wey dey happen dey sweet person.
  • I dey enjoy your step.  — (NSC_Tella_2020, I am enjoying your dance moves .)
  • I enjoy di song wey im sing.  — (NSC_2020, I enjoyed the song he sang.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: enjoy.