enjoy

Revision as of 11:27, 23 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English enjoy

Pronunciation

  • ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ̀

Play Play

Verb

  • Make someting wey dey happen dey sweet person.
  • I dey enjoy your step.  — (NSC_Tella_2020, I am enjoying your dance moves .)
  • I enjoy di song wey im sing.  — (NSC_2020, I enjoyed the song he sang.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: enjoy.