enjoy
Naija
Etymology
From English enjoy
Pronunciation
- ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 300
- Frequency rank in NSC treebank: 61
- Frequency in raw corpus: 4049
- Frequency rank in raw corpus: 93
Definition
Make person dey receive satisfaction for someting.
Noun
- I dey enjoy your step. — (NSC_Tella_2020, I enjoy your steps.)
- I enjoy di song wey im sing . — (NSC_Tella_2020, I enjoyed the song he sang.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: To receive satisfaction from someting.