enjoyment
Naija
Etymology
From English enjoyment
Pronunciation
- ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ́mɛ̀nt
Definition
Noun
- As person dey wey be sey wetin e dey do dey sweet am.
- Na enjoymentyou dey o. — (NSC_Tella_2020, You are really in enjoyment.)
- I like dis kind enjoyment wey you dey enjoy. — (NSC_Tella_2020, I like this kind of enjoyment that you enjoy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: enjoyment