enter eye

Revision as of 12:56, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with " ==Naija== ===Etymology=== From: English ''enter and eye'' ===Pronunciation=== * ɛ́ntá ài <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English enter and eye

Pronunciation

  • ɛ́ntá ài


Verb phrase

  • Make e dey do person like sey make e get something wey pass im power or wey no be im own.
  • Dat ice cream wey dat pikin dey lick dey enter eye.  — ( NSC-2021, I desire to have a taste of that little boys ice cream.)
  • No dey allow anoder man wife dey enter eye o! If you no want wahala.  — (NSC_2021, Do not covet another man’s wife if you do not want problems.)

Related forms

Translation

English: covet, to desire