enter eye

Revision as of 10:34, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb phrase)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English enter and eye

Pronunciation

  • ɛ́ntá áì

Play Play

Verb phrase

  • Make e dey do person like sey make e get wetin no be im own.
  • No dey allow anoder man wife dey enter eye o! If you no want wahala.  — (Do not covet another man’s wife if you do not want problems.)

Related forms

Translation

English: covet, to desire