Difference between revisions of "escort"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey dey [[follow]] anoder person dey waka.
 
* Person wey dey [[follow]] anoder person dey waka.
:* {{ux|dv|For di video, dem see one police '''escort''' car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital. |(bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when  the corpse was dropped at the hospital. )}}
+
:* {{ux|dv|For di video, dem see one police '''escort''' car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.|(bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when  the corpse was dropped at the hospital.)}}
:* {{ux|dv|How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia '''escort''' for Rivers State |(bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)}}
+
:* {{ux|dv|How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia '''escort''' for Rivers State.|(bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)}}
  
  

Revision as of 11:43, 23 June 2022

Naija

Etymology

From: English escort

Pronunciation

  • ɛ̀skɔ̂t

Play Play

Noun

  • Person wey dey follow anoder person dey waka.
  • For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.  — (bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when the corpse was dropped at the hospital.)
  • How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State.  — (bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)


Translations

  • English: escort

Verb

Transitive

  • Make person dey follo anoder person waka about.
  • Tobe, abeg escort am go buy something for market for me.  — (NSC_2021, Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
  • If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault.  — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)

Synonyms

Translations

  • English: to accompany, to see someone off