Difference between revisions of "escort"

 
(14 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English escort
+
From: English ''escort''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation 1===
* ɛ̀skɔ̂t
+
ɛ́skɔ̀t
 +
<sm2>Pcm-ng-escort.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Pronunciation 2===
 +
ɛ̀skɔ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-escort.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-escort.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-escort.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3891
 
* Frequency in raw corpus: 57
 
* Frequency rank in raw corpus: 2912
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
escort: no definition -- Definition in Naija?
+
* Person wey dey [[follow]] anoder person dey waka.
 
+
:* {{ux|dv|For di video, dem see one police '''escort''' car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.|(bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when  the corpse was dropped at the hospital.)}}
 
+
:* {{ux|dv|How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia '''escort''' for Rivers State.|(bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)}}
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Escort'''! |(deuber__5762, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For di video, dem see one police '''escort''' car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital. |(bbc__97755, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Shell give Nigerian oil minister $1.1bn bribe How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia '''escort''' for Rivers State |(bbc__56499, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Govnor Wike cut Andoni chiefs 72 hours warning to produce kidnapped expatriates How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia '''escort''' for Rivers State |(bbc__54866, __no translation__)}}
 
# case-nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis woman had to come out of her car with her, her '''escort'''. |(WAZL_02_Good-Morning-Nigeria_MG__54, This woman had to come out of her car, with her, her escorts.)}}
 
#: {{ux|dv|And you say and dese are di people dat will come with deir '''escort''' to ATM, and without uttering a word of sorry, de do whatever de wan to do, and go. |(WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__69, And you said,  and these are the people that will come with their escort to the ATM and without uttering a word of sorry, they do whatever they want to do and go.)}}
 
  
====Derived forms====
 
 
* [[security escort|security escort]]
 
 
#: {{ux|dv|Tori be say security escort dey cari di mint money, wey dem ship cari come from obodo oyinbo, from port go Liberia Central Bank wen e vanish like ghost for March dis year. |(bbc__95292, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Peaceful protest ontop di flood wey don sack pipo and business comot parts of southern Nigeria turn bloody on Monday as security escort shoot kill one pesin inside one community, for Rivers State. |(bbc__80730, __no translation__)}}
 
 
====Synonyms====
 
* gbab 0.74 261, surround 0.73 71, escorts 0.71 6, surrender 0.71 95, detain 0.70 120, battalion 0.68 33, teargas 0.68 23, handcuff 0.68 17, re-arrest 0.68 20
 
 
====Antonyms====
 
* gbab 0.74 261, surround 0.73 71, escorts 0.71 6, surrender 0.71 95, detain 0.70 120, battalion 0.68 33, teargas 0.68 23, handcuff 0.68 17, re-arrest 0.68 20
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''escort''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
escort: to accompany -- Definition in Naija?
+
====Transitive====
 
+
* Make person dey [[follo]] anoder person waka about.
 
+
:* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| If I '''escort''' my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. |(NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)}}
#: {{ux|dv|Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di statement note say na El-Zakzaky choose di hospital, chose im own aides wey go '''escort''' am plus im personal doctors. |(bbc__38557, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na last month bad gang of five men corner and open fire for di car wey dey carry di engineer go site and dem even kill di police man wey dey '''escort''' am. |(bbc__71301, __no translation__)}}
 
# compound:svc-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|By di time wey dem dey do di talk-talk o, na one ogbonge oga na im '''escort''' di delegation from America come o, im name na Mr. |(deuber__59, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''escort''' British police '''escort''' di match referee, German Rudolf Kreitlein, comot from pitch afta im remove Argentina captain Antonio Rattin for 36 minute. |(bbc__70708, __no translation__)}}
 
# compound:svc-mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Airport users na oda pipo wey '''escort''' passengers come? |(bbc__23270, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Time to '''escort''' her go house she go say no problem, you no know road for Onitsha, make I go home. |(ONI_04_Women_M__4, Time to escort her to the house, she will say I do not know the road that I should go home)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If I '''escort''' my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de live dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. |(NST_cleaned__8570, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Our boys dey peaceful and no dey find trouble na just our opponents wey wan use wetin happun lie ontop our head, we go airport to '''escort''' our members wey dey travel go abroad for education and na dia everything happun. |(bbc__5642, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Tori be say di two police men bin dey '''escort''' one lorry wey carry money dey go bank wen di boys attack Dem and two oda pipo wey get gunshot wounds dey receive treatment for hospital. |(bbc__95071, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Security forces dey '''escort''' South Sudan soldiers wey dem suspect say rape five foreign aid workers come kill one local journalist US don sanction two South Sudanese officials and di country former army chief. |(bbc__87356, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* gbab 0.74 261, surround 0.73 71, escorts 0.71 6, surrender 0.71 95, detain 0.70 120, battalion 0.68 33, teargas 0.68 23, handcuff 0.68 17, re-arrest 0.68 20
+
* [[follow]]
 
 
====Antonyms====
 
* gbab 0.74 261, surround 0.73 71, escorts 0.71 6, surrender 0.71 95, detain 0.70 120, battalion 0.68 33, teargas 0.68 23, handcuff 0.68 17, re-arrest 0.68 20
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to accompany
+
* English: ''to accompany, to see someone off''

Latest revision as of 10:41, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English escort

Pronunciation 1

ɛ́skɔ̀t Play

Pronunciation 2

ɛ̀skɔ̂t Play

Noun

  • Person wey dey follow anoder person dey waka.
  • For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.  — (bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when the corpse was dropped at the hospital.)
  • How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State.  — (bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)


Translations

  • English: escort

Verb

Transitive

  • Make person dey follo anoder person waka about.
  • Tobe, abeg escort am go buy something for market for me.  — (Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
  • If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault.  — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)

Synonyms

Translations

  • English: to accompany, to see someone off