Difference between revisions of "escort"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====Transitive==== | ||
Make person dey [[follo]] anoder person waka about. | Make person dey [[follo]] anoder person waka about. | ||
:* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}} | :* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}} |
Revision as of 17:10, 29 January 2021
Naija
Etymology
From English: escort
Pronunciation
- ɛ̀skɔ̂t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3891
- Frequency in raw corpus: 57
- Frequency rank in raw corpus: 2912
Noun
Na person wey dey follo anoder person about.
- For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital. — (bbc__97755, __no translation__)
- How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State — (bbc__56499, __no translation__)
Translations
- English: to see someone off
Verb
Transitive
Make person dey follo anoder person waka about.
- Tobe, abeg escort am go buy something for market for me. — (Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
- If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)
Synonyms
Translations
- English: to accompany, to see someone off