escort

Revision as of 14:56, 29 January 2021 by 154.66.36.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: escort

Pronunciation

  • ɛ̀skɔ̂t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3891
  • Frequency in raw corpus: 57
  • Frequency rank in raw corpus: 2912


Noun

Na person wey dey follo anoder person about.

  • For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.  — (bbc__97755, __no translation__)
  • How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State  — (bbc__56499, __no translation__)


Translations

  • English: to see someone off


Verb

Make person dey follo anoder person waka about.

  1. Tobe, abeg escort am go buy something for market for me.  — (Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
    If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault.  — (NST_cleaned__8570, __no translation__)
  1. Na last month bad gang of five men corner and open fire for di car wey dey carry di engineer go site and dem even kill di police man wey dey escort am.  — (bbc__71301, __no translation__)
  1. By di time wey dem dey do di talk-talk o, na one ogbonge oga na im escort di delegation from America come o, im name na Mr.  — (deuber__59, __no translation__)



Synonyms

Translations

  • English: to accompany, to see someone off