even

Naija

Etymology

From English: even

Pronunciation

  • ívɪ̀n

Play Play

Adverb

  • As someting dey as someting wey de don talk before.
  • Even sef na borrowborrow.  — (katakata__689, Surprisingly, it was borrowed.)
  • But even till now sha, she still dey wake up for middle of di night o, still dey wake up.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__49, But even up until now, she still wakes up in the middle of the night, she still wakes up.)

Translations

  • English: even