Difference between revisions of "everyday"

Line 15: Line 15:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Someting wey dey happen [[daybyday]].  
+
When someting wey dey happen [[daybyday]].  
 
:* {{ux|dv| Tunde dey come here '''everyday'''. |(Egbokhare_2020, Tunde comes here daily.)}}
 
:* {{ux|dv| Tunde dey come here '''everyday'''. |(Egbokhare_2020, Tunde comes here daily.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Everyday''' I dey cry, I no fit eat food. |(bbc__5090, I cry everyday, I could not eat.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Everyday''' I dey cry, I no fit eat food. |(bbc__5090, I cry everyday, I could not eat.)}}

Revision as of 15:57, 1 February 2021

Naija

Etymology

From English: everyday

Pronunciation

  • ɛ́vrídê

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 21
  • Frequency rank in NSC treebank: 437
  • Frequency in raw corpus: 248
  • Frequency rank in raw corpus: 1144


Adverb

When someting wey dey happen daybyday.

  • Tunde dey come here everyday.  — (Egbokhare_2020, Tunde comes here daily.)
  • Everyday I dey cry, I no fit eat food.  — (bbc__5090, I cry everyday, I could not eat.)
  • Na everyday you dey chop amala, chop amala.  — (NST_cleaned__23441, You eat amala every single day.)

Translations

  • English: daily