everyday

Revision as of 15:49, 1 February 2021 by 154.66.47.75 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: everyday

Pronunciation

  • ɛ́vrídê

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 21
  • Frequency rank in NSC treebank: 437
  • Frequency in raw corpus: 248
  • Frequency rank in raw corpus: 1144


Adverb

Someting wey dey happen day by day


  1. Tunde dey come here everyday.  — (Egbokhare_2020, Tunde comes here daily.)


  1. Everyday I dey cry, I no fit eat food.  — (bbc__5090, __no translation__)
    Na everyday you dey chop amala, chop amala.  — (NST_cleaned__23441, __no translation__)


  1. Ehn but you know sey no be everyday be Christmas now.  — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__123, Yes but you know that things are not always rosy.)


Synonyms

Antonyms

  • sometimes 0.66 599, always 0.57 1011, everyting 0.57 230, mood 0.55 33, drink 0.53 652, sha 0.53 392, x 0.53 344, nothing 0.52 486, smoke 0.51 235

Translations

  • English: daily