expo

Revision as of 12:51, 2 February 2021 by 154.66.36.105 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: exposed.

Pronunciation

  • ɛ́spò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8635


Noun

Exam/test question and ans wey leak wey person carry enter exam.

  • E carry expo enter inside exam hall.  — (Egbokhare_2020, He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)
  • Na im dem dey carry expo comot  — (deuber__2319, He is the one who practice examination malpractice.)

Translations

  • English: examination, malpratice