expo

Naija

Etymology

From English: expo

Pronunciation

  • ɛ́spò

Play Play

Noun

  • Wetin person write carry enter inside exam hall make e fit do wayo use am pass exam.
  • E carry expo enter inside exam hall.  — (He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)
  • Person wey dey use expo know sey one day monkey go go market e no go return  — (deuber__2319, A person who engages who in exam malpractice knows that their luck run out.)

Translations

  • English: examination, malpratice