expo

Naija

Etymology

From English: exposed.

Pronunciation

  • ɛ́spò

Play Play

Noun

  • Exam/ test question and ans wey leak wey person carry enter exam.
  • E carry expo enter inside exam hall.  — (Egbokhare_2020, He/she took a leaked examination answer to the exam hall.)
  • Na im dem dey carry expo comot.  — (deuber__2319, He is the one who practice examination malpractice.)

Translations

  • English: examination, malpratice