Difference between revisions of "face back"

Line 11: Line 11:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
# Make person look im back
+
# Make person look im back.
#:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around  for a minute. stop acting like a statue!.)}}
+
#:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around  for a minute. stop acting like a statue!)}}
#:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)}}
+
#:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)}}
 
# Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
 
# Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
 
#:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}}
 
#:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}}

Revision as of 11:18, 5 July 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: English face and back

Pronunciation

  • fésbâk

Play Play

Verb phrase

  1. Make person look im back.
    • I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould.  — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
    • You no dey hear say make you turn Face back?  — NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)
  2. Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
    • God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world.  — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)

Antonyms

Translations

  • English: look back, backward