Difference between revisions of "face back"

 
Line 11: Line 11:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
# Make person look im back.
+
# Make person turn around.
 
#:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|(Turn around  for a minute. stop acting like a statue!)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|(Turn around  for a minute. stop acting like a statue!)}}
 
#:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |(Can't you hear me, turn around!)}}
 
#:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |(Can't you hear me, turn around!)}}

Latest revision as of 10:48, 29 February 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From: English face and back

Pronunciation

  • fésbâk

Play Play

Verb phrase

  1. Make person turn around.
    • I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould.  — (Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
    • You no dey hear say make you turn Face back?  — (Can't you hear me, turn around!)
  2. Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
    • God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world.  — (God will never allow me return back to my past.)

Antonyms

Translations

  • English: look back, backward