Difference between revisions of "face back"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''face'' and ''back''
+
From: English ''face'' and ''back''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person carry face dey look back.
+
* Make person turn im face for head make e dey look back.
:* {{ux|dv|'''Face back''' jor. See as you be like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn backward! You look like a molded person.)}}
+
:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around  for a minute. stop acting like a statue!.)}}
:* {{ux|dv|You no dey hear say make you '''Face back'''? |NSC_Olukayode.S.M_2021, Can't you hear when you were asked to turn your back?)}}
+
:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)}}
 +
* Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
 +
:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}}
 +
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[face front]]
 
* [[face front]]
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''look back'', ''return''
+
* English: ''look back'', ''backward''

Revision as of 16:28, 28 August 2021

Naija

Etymology

From: English face and back

Pronunciation

  • fésbâk

Play


Verb phrase

  • Make person turn im face for head make e dey look back.
  • I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould.  — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)
  • You no dey hear say make you turn Face back?  — NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)
  • Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
  • God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world.  — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)

Antonyms

Translations

  • English: look back, backward