Difference between revisions of "face back"
Line 8: | Line 8: | ||
* fésbâk | * fésbâk | ||
<sm2>Pcm-ng-face back.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-face back.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-faceback.m.ogg</sm2> |
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== |
Revision as of 00:44, 28 January 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person look im back
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)
- You no dey hear say make you turn Face back? — NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward