Difference between revisions of "face back"
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
− | # Make person look im back | + | # Make person look im back. |
− | #:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue! | + | #:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!)}} |
− | #:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? | | + | #:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)}} |
# Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | # Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | ||
#:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}} | #:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}} |
Revision as of 11:18, 5 July 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person look im back.
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
- You no dey hear say make you turn Face back? — NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward